, DANGOTE
DANGOTE STILL DEY FIND MONEY O
NO LEVEL
NO LEVEL
ITâ??S KEL P VIBES
[CHORUS]
DANGOTE, DANGOTE
DANGOTE STILL DEY FIND MONEY O
I NO DEY, I NO DEY
I NO DEY SLEEP ON THE MONEY O
WHO I BE?
WHO I BE?
WEY MAKE I NO GO FIND MONEY O
I NO DEY SEND ANYBODY O
ME I DEY HUSTLE GAN GAN
[BRIDGE]
CHOKO
MAKE YOU HUSTLE, MA LO GO
I NO BE OLODO, I NO BE BOLO
WO OMO TO BA LO FUCK UP
I GO SHOW YOU MY COLOUR
SHEY WAN RO PE MI LOPOLO
EMI GAN GAN MO YAN WAN LOPOLO
THE MATTER PLENTY
ENU MI OLE SO TAN
OH NO NO O
MAKE UNA LISTEN WELL WELL
[VERSE 1]
WHEN I DEY STRIVE AND I DEY HUSTLE
WETIN I DEY FIND?
NA LUBA I DEY FIND
WHEN I DEY MOVE FROM PLACE TO PLACE
WETIN I DEY FIND?
NA THE DOLLAR I DEY FIND
AND I DON DO YES YES
YES YES
AND MANY PEOPLE DON TELL ME
NO NO
NO NO
ONI LATI LOWO O
ODI DON DON
TORI IYA MI O BI MO ODOYO
IS IT BECAUSE I DEY DO AM FOR LOVE
IF I GET CASH I GO JAIYE LOKPOPO
I GO GIVE YOU CASH, I GO BE YOUR SPONSOR
MO NI IYA MI O BI MO ODOYO
IS IT BECAUSE I DEY DO AM FOR LOVE
IF I GET MONEY, YOU GO KNOW O
STILL I GO HUS******
STILL I GO HUSTLE TILL THY KINGDOM COME
BECAUSE BECAUSE
[CHORUS]
DANGOTE, DANGOTE
DANGOTE STILL DEY FIND MONEY O
I NO DEY, I NO DEY
I NO DEY SLEEP ON THE MONEY O
WHO I BE?
WHO I BE?
WEY MAKE I NO GO FIND MONEY O
I NO DEY SEND ANYBODY O
ME I DEY HUSTLE GAN GAN
[BRIDGE]
CHOKO
MAKE YOU HUSTLE, MA LO GO
I NO BE OLODO, I NO BE BOLO
WO OMO TO BA LO FUCK UP
I GO SHOW YOU MY COLOUR
SHEY WAN RO PE MI LOPOLO
EMI GAN GAN MO YAN WAN LOPOLO
THE MATTER PLENTY
ENU MI OLE SO TAN
OH NO NO O
[VERSE 2]
EMI GAN GAN LO MO TON SO
ABI YOU FORGET SAY I BE THE GORGON
MO MAN KORIN GONGON LORI GANGAN
MO MAN KORIN GONGON LORI GANGAN
BERE LOWO KEL P
TORI OWUN GONGON LOLU GANGAN
BAMI LU GONGON YEN
DANGOTEEEEE
MA MONEY RO RO
MA MONEY YE YE
MA MONEY RO RO
WHO I BE TO COME DEY SLEEP OH NO
COME DEY SLEEP YE YE
MO NI JI MASUUN
[OUTRO]
ALAKIJA DEY FIND MONEY
DANGOTE DEY FIND MONEY O
OTEDOLA DEY FIND MONEY
WHY ME NO GO FIND MONEY O
EH EHN FIND MONEY
ADELEKE DEY FIND MONEY O
ADENUGA DEY FIND MONEY
WHY ME NO GO FIND MONEY
FIND MONEY, FIND MONEYYYYYY
burna boy dangote Lyrics Translate
burna boy traducción
, DANGOTE
DANGOTE TODAVÃA DEY ENCONTRAR DINERO O
SIN NIVEL
SIN NIVEL
ES KEL P VIBES
[CORO]
DANGOTE, DANGOTE
DANGOTE TODAVÃA DEY ENCONTRAR DINERO O
YO NO DEY YO NO DEY
NO QUIERO DORMIR EN EL DINERO.
QUIEN SOY
QUIEN SOY
OYE, YO NO VOY A BUSCAR DINERO O
YO NO QUIERO ENVIAR A NADIE O
YO ME DEY AJETREO GAN GAN
[PUENTE]
CHOKO
HAZ QUE TE APRESURES, MA LO VE
YO NO SOY OLODO, NO SOY BOLO
WO OMO A LA MIERDA
VOY A MOSTRARTE MI COLOR
SHEY WAN RO PE MI LOPOLO
EMI GAN GAN MO YAN WAN LOPOLO
LA MATERIA LO SUFICIENTE
ENU MI OLE TAN BRONCEADO
OH NO NO O
HAZ UNA ESCUCHA BIEN Y BIEN
[CORO]
DANGOTE, DANGOTE
DANGOTE TODAVÃA DEY ENCONTRAR DINERO O
YO NO DEY YO NO DEY
NO QUIERO DORMIR EN EL DINERO.
QUIEN SOY
QUIEN SOY
OYE, YO NO VOY A BUSCAR DINERO O
YO NO QUIERO ENVIAR A NADIE O
YO ME DEY AJETREO GAN GAN
[PUENTE]
CHOKO
HAZ QUE TE APRESURES, MA LO VE
YO NO SOY OLODO, NO SOY BOLO
WO OMO A LA MIERDA
VOY A MOSTRARTE MI COLOR
SHEY WAN RO PE MI LOPOLO
EMI GAN GAN MO YAN WAN LOPOLO
LA MATERIA LO SUFICIENTE
ENU MI OLE TAN BRONCEADO
OH NO NO O
[VERSO 2]
EMI GAN GAN LO MO TON TAN
ABI TE OLVIDAS DECIR QUE SOY LA GORGONA
MO MAN KORIN GONGON LORI GANGAN
MO MAN KORIN GONGON LORI GANGAN
BERE LOWO KEL P
TORI OWUN GONGON LOLU GANGAN
BAMI LU GONGON YEN